
Use Microtasks to dey earn, spend cross-chain
AAA Wallet dey make am easy for people to use different blockchains. En dey allow users pay transaction fees with ASX tokens straight from Telegram.
Step 01
Step 02
AAA wallet de make am easy to interact across different Blockchains, En de allow users to pay all transaction fees with ASX tokens wey them get
Easy-to-use platform wey get DeSci learning for beginners to join the ecosystem and still dey earn ASX tokens.
As dem de release more tokens, the reward wey you go get per task go de reduce, just as how bitcoin mining de hard as time go. This method go help balance things as more people de join
AAA wallet de make interactions across Blockchains de easy by allowing users make them use ASX tokens pay transaction fees direct from telegram
Better news dey come! New partners don ready to join our project. Stay tuned for updates as we grow our network and bring more opportunities for you.
Partners wey we get for Ecosystem